ran$om-文本歌词

ran$om-文本歌词

bhadboi jozzylee
发行日期:

pekelemes for

the durgeon

peace offering

for the ransom

open my mouth

beti lion

speak all the word

make them Dem

chop like banga

soup

pekele pekele

arugbo je gbese

talo ma San

for this location

any gbedu wey mhi

I just Dem go feel

all the vibration

the boss the boss

nah him them dey

call me for street

this no artificial

this kind gbedu

say nah real

Dem say I dey

Do kwayamata

say gbedu no

nah

whee wheee

olopa don full

the place

if you dey

find my trouble

that means say

you are looking

for double trouble

after the stress

and the struggle

we go collect

money

in a bundle bundle

doing our thing

on low-key

when we dey come

dem go notice

mute all the rat and

the roaches

wey try to silence

my music

jozzylee dey with the

banger yeh

giving to them all

the lamba yeh

as me I dey I be fighter yeh

cos I wan get all the raba yeh

jozzylee dey with the

banger yeh

giving to them all

the lamba yeh

as me I dey I be fighter yeh

cos I wan get all the raba

jozzylee dey with the

banger yeh

giving to them all

the lamba yeh

as me I dey I be fighter yeh

cos I wan get all the raba

jozzylee dey with the

banger yeh

giving to them all

the lamba yeh

as me I dey I be fighter yeh

cos I wan get all the raba

peace out