Burna (Freestyle|Explicit)-文本歌词

Burna (Freestyle|Explicit)-文本歌词

Grey Jamès
发行日期:

Greyyy!

Yeah yeah

Roll my blunt and dance

Call my guys make we link up fast

No go pick unless say na cash

Bad vibes me go jump and pass

Heyy!

See!

No galavanting

We the ones all the people demma hating

Cause we up and the other ones are nothing

Call Kobi my G no keep me waiting

Nothing wey dem talk go move me

Oil dey for my head anointing

Say My life

I go risk am Wahali

I no get time for love wey dey online

Show me real when we offline

I wan be like burna boy

Deep down me I no get joy

You mess with the gang you go collect goan

Your body e go enter soil

I come be like burna boy

No dreads I get inner joy

You mess with the gang you go collect goan

I’m wavy call me city boy