Eehhhh they call me gabby
Lord ooo aye
Pluto komando
Holy father Biko come down
No surrender
Till I touch down
50 million gan o tomi
No dey bother
To dey beef me
Just dey hate me
Keep on looking
30BG self dey find me
Make I no fall oooo
Aye
Make I stand strong ooo
Hey ah
Angeli To kpin ire
Kpin re ko mi
Kpin re ko mi iiii
Kpin re ko mii
Angeli To kpin ire
Kpin re ko mi
Kpin re ko mi iiii
Kpin re ko mii
Yad allah daiman fi hayati
Iwo loba igagbo ireti
ayad alshaytan min hayaati
Gbogbo ogun mi ni Mo bori
Yah allah
alhamd lilah
See my life
Astaghfirullah
Living my life and you’re asking me why
Say I get pride E no be your concern
No more sorrows
Ko de ni si sorrow
Fala folo we go make the Owo
Owo blow bi ALHAJI Pablo
Follow oya let us go
Holy father Biko come down
No surrender
Till I touch down
50 million gan o tomi
No dey bother
To dey beef me
Just dey hate me
Keep on looking
30BG self dey find me
Angeli To kpin ire
Kpin re ko mi
Kpin re ko mi iiii
Kpin re ko mii
Angeli To kpin ire
Kpin re ko mi
Kpin re ko mi iiii
Kpin re ko mii
Make I no see case wey go make me run relay
I Get ballers wey dem dey for Mowe
If you mezebu dem go carry you throway
Dem go shenk dem go carry you throway