i no fit calm down cause this your body wan dey carry me dey go i no fit pipe down cause i dey feel am for my body and soul but me i like am 24/7 i dey think about your body oh say make we no cast am abeg abeg make we just dey keep am on a low keep am on a low make nobody know as the thing dey go say i want your body oh na you be my world one i adore because i dey ball my baby dey ball sisi maria body cause wahala burst my medulla i dey dance dance akwaaba sisi maria body cause wahala burst my medulla i dey dance dance akwaaba She don carry my heart Dey go somewhere That pretty girl wey I meet that year Body banging and I like her waist She know who she Dey with so she no Dey fear Ohh sikana She no Dey kpana Always come back she Dey like karma I roll my ***** I light my Cana Ouu lala she no Dey para i no fit calm down cause this your body wan dey carry me dey go i no fit pipe down cause i dey feel am for my body and soul but me i like am 24/7 i dey think about your body oh say make we no cast am abeg abeg make we just dey keep am on a low sisi maria body cause wahala burst my medulla i dey dance dance akwaaba sisi maria body cause wahala burst my medulla i dey dance dance akwaaba (i dey dance dancia dancia ehhhh)