Alihamdulilahi-文本歌词

Alihamdulilahi-文本歌词

Dammy ray&Flexy tee
发行日期:

Intro: Krypto

Emini Dammy Ray oh yeah

Call me flexy tee

Verse 1: me I no go fake am

Me I no go stop to Dey push am

Bad energy Oya stay back

Me I go put in the good vibes

And I no fit to carry last

Normally normally

Dondoni dondoni

Eshima gbadun mi

Eshima gborin mi

switch to my melody

O sun Ogo eni ji lo gbope

Mio waye wa shey eru egbe

Hun hun hun hun

Mio waye wa shey eru egbe

Gimme the space call me my name

Call me Dammy ray gimme the space

I no come to play

Chorus: Alihamdulilahi for the place wey I Dey

Alihamdulilahi for the place wey me I be Dey go

This gbedu Dey carry me Dey go

Tell me why me I no go blow

Me I want to know

Verse 2: many many things dem be tell me for trenches

Won sofunmi pe won ma gbo mi

Nobody wey go support me

Those been wan do Dey been no con get shishi

But mi o foh me I get God

Lola mummy Lola daddy swears mi o foh

Me I Dey go up me I no go down

Uhh oh uhh oh

Me I no go down

Verse 3: Me I no go stop, me I no go mourn

Listen to my song, me I no fit carry last ah

Alanu mi karira ah

My God dey dabira ah

He tell me say him go dey there

Me and my guys we go de be

Anu ni ogbon ori ko de be

Chorus: Alihamdulilahi for the place wey I Dey

Alihamdulilahi for the place wey me I be Dey go

This gbedu Dey carry me Dey go

Tell me why me I no go blow

Me I want to know

Outro: many many things dem be tell me for trenches

Won sofunmi pe won ma gbo mi

Nobody wey go support me

Those been wan do Dey been no con get shishi

But mi o foh me I get God

Lola mummy Lola daddy swears mi o foh

Me I Dey go up me I no go down

Uhh oh uhh oh

Me I no go down