Waka Waka-文本歌词

Waka Waka-文本歌词

发行日期:

Them say na what is life

When the rabba no dey flow

I told them this is life

When we pull up e dey be like fashion show

Steady the money dey come

How many times e go come

In bundle bundle

Na who get money dem love

Na when you talk dem go blush

Me I must to make owo

I waka for the money abobi don tire

As you see me so I no too dey calm down

If money na bush meat

Omo I be the hunter

Omo i be the hunter

Na why I no dey ball on a budget (ee oo ee oo)

Anything wey I carry is a market (ee oo ee oo)

For this class na me still dey carry first (ee oo ee oo)

Many really been dey try but they can’t test (ee oo ee oo)

Make dem dey there dey hate

Dem no fit relate

We doing it till date

Na baba fix the date

Wellpaid is here to stay it’s not a debate

Waka waka oh no

Suffer suffer oh no

I Dey looku looku for money…. Oh no