Not Your Mate (Explicit)-文本歌词

Not Your Mate (Explicit)-文本歌词

Reno SNR&Krowncf
发行日期:

See, As long as am Here

I am not your mate

In this game and I swear say

No be pride at all at all

I bring the light

Michael faraday

Make Una know say para Dey

If na home or far away

Standard Dey

Plenty talk

No Dey full basket

Mi o le shalaye

Hmmm

Put you on a vibe

Take you far away

Different styles

Different pattern Dey

Get ready to ride

Mo ma gbe e trabaye

From allen to Berger

Agege to ikeja

Put am for their Body

Make them just Dey remember

I be king

I wear the krown

Industry be like ocean

I no fit drown

I stand my ground

Highest in the game

But I no Dey on loud!!

Flows screaming out loud

Vibes on check?

It's allowed

Hear my voice

Echo like the voice

Of a crowd

See, As long as am Here

I am not your mate

In this game

And I swear say

No be pride at all at all

Lyrically hot

I burn a boy (burnaboy)

No play with me

Man I no be toy

I bring the vibes

Wey go give you joy

Like Ololade mi Asake

Mo ma pe

Flows mi heavy, like Saturday

Owambe

Oh my dear

No Dey fear

But no Dey be

So get this straight

I'm not your mate

Sho relate

You know the case

My temperature Dey rise

Like dollar rate

I Clear your doubt like pimples

Funbact A

I Clear your doubt like trash

I swear Lawma Dey

And if na judiciary sef

I say Lawyer Dey

Flows me really heavy

I Might need a pad

I no small for this biz

And that's a fact

I came so ready

So hear me clearly

Cause you go

Watch me like your Telly

Cause I go dey deliver steady

Shey you hear me

Brace for impact

Shey you ready?

Cause you go hear me

Shey you ready?

And you go see me

Pon your Telly!

See, As long as am Here

I am not your mate

In this game

And I swear say

No be pride at all at allSee

As long as am here

I am not your mate

In this game and I swear say

No be pride at all at all

I bring the light

Michael faraday

Make una know say para dey

If na home or far away

Standard dey

Plenty talk

No dey full basket

Mi o le shalaye

Hmmm

Put you on a vibe

Take you far away

Different styles

Different pattern dey

Get ready to ride

Mo ma gbe e trabaye

From allen to berger

Agege to ikeja

Put am for their body

Make them just dey remember

I be king

I wear the krown

Industry be like ocean

I no fit drown

I stand my ground

Highest in the game

But I no dey on loud!!

Flows screaming out loud

Vibes on check?

It's allowed

Hear my voice

Echo like the voice

Of a crowd

See, as long as am here

I am not your mate

In this game

And I swear say

No be pride at all at all

Lyrically hot

I burn a boy (burnaboy)

No play with me

Man I no be toy

I bring the vibes

Wey go give you joy

Like ololade mi asake

Mo ma pe

Flows mi heavy, like saturday

Owambe

Oh my dear

No dey fear

But no dey be

So get this straight

I'm not your mate

Sho relate

You know the case

My temperature dey rise

Like dollar rate

I clear your doubt like pimples

Funbact a

I clear your doubt like trash

I swear lawma dey

And if na judiciary sef

I say lawyer dey

Flows me really heavy

I might need a pad

I no small for this biz

And that's a fact

I came so ready

So hear me clearly

Cause you go

Watch me like your telly

Cause I go dey deliver steady

Shey you hear me

Brace for impact

Shey you ready?

Cause you go hear me

Shey you ready?

And you go see me

Pon your telly!

See, as long as am here

I am not your mate

In this game

And I swear say

No be pride at all at all