One Call Away (Explicit)-文本歌词

One Call Away (Explicit)-文本歌词

Jay Moore
发行日期:

Mi girl your body so far away

You know I’m just one call away

You on my mind like everyday

We live to love for another day

Girl you the baddest wey me see so yory yory

Dem gyala say dem badder than you story ory

My baby mi ma lo yi mi lori lori

Oh girl you make it look so easy when you whine for me

Bare girl inna me dm but na you me wan fi see

Girl you’re always on my mind and me think about your body

Oh baby when me reminiscing about you for real

Girl your body on me no other man ah grab it from me

Say me cannot sleep many things mi wan fi tell you girl

Say me cannot do without you girl

Girl it dey body and me can’t deny the fact say me need you

Mi girl your body so far away

You know I’m just one call away

You on my mind like everyday

We live to love for another day

Girl You the baddest wey me see so yory yory

Dem gyala say dem badder than you story ory

My baby mi ma lo yi mi lori lori

Oh girl you make it look so easy when you whine for me

Girl You the baddest wey me see so yory yory

Dem gyala say dem badder than you story ory

My baby mi ma lo yi mi lori lori

Oh girl you make it look so easy when you whine for me

We don’t win if we don’t fight for each other

Girl you’re my number one me no get another

Love your family me wan meet your mother

Me reminiscing bout your pum pum girl with no rubber

Say me cannot sleep many things me wan fi tell you girl

Say me cannot do without you girl

Girl it dey body and me can’t deny the fact say me need you

Me girl your body so far away

You know I’m just one call away

You on my mind like everyday

We live to love for another day

Girl You the baddest wey me see so yory yory

Dem gyala say dem badder than you story ory

My baby ma lo yi mi lori lori