They call me B to d L
Wah could be this?
I’m I high or you shooting a film (yea yea)
Wetin be this?
U came along and u steal my heart away
Could it be the Henny or could it be the ganja
Could it be the smile, cas you put me on a hanger
Put it on me, satisfy me cas I’m hungry
Give me your love cas you know I want it baby
Oya wait, shey you dey hear me
Me I need your love baby make you no go play me
Anytime you call me I’d be running to you daily
Give it to me baby cas you know I want your baby(x2)
*CHORUS*
Oya Farabele ko ma lo, give it to me baby make you bend down low
I say Farabele ko ma lo, give it to me make you bend down low
*VERSE 2*
Oya Bend down low, Baby go low
You know I’m yours, charge me up I don low
Don’t break my heart cas e be like glass cup
Me I be your prisoner, you know I’m locked up yea
Kpo kpo di kpo you dey burst my dada
You give me ginger, you dey totori me bobo
No do me koni, make you no go leave me comot
Anybody put hand mehn I swear me I go murder
Onye songo, give me shongo, ogini na afio
Give me sugar Take it and come, put it on me,
Ogini na afio, give me sugar
SADE, make I be your sade oh no
You go be my honey, you go be my lover, you go call me Sade
Sade, you go call me Sade
You go be my sugar, you go be my lover
You go call me Sade