Bhadboi Mervyn Ladies and gentlemen Incase you don't know call me Smart Marvins Lidax on the beat Hmmm hmmm Ehnn Na this one dey make me mad Come around and make me proud Forget love Let's go inside Come around and make me proud Cuz na you just dey my mind Come around and make me very proud I know you love your babe But we all love her too After one night You can have her back I swear to God Osato So your ride or die na dispatch rider I wanted to treat her like a queen But her head was too big for the crown I see the guy wen snatch my babe Make I nor lie e guide pass me If I ready for your babe I go come carry her As i forgive those wen trespass against me Make Dem nor try am for their life again I order oscroh for a living When she come na steady opueh When she start dey suck prick She go dey feel D Mood Ah, and na small girl o Her mama sef dey sell fish I buy pant for osato But her yansh was too big Ashawo say she love me die I give my babe Make she reply For opueh matter I nor dey cap Once I talk area go wave Ain't capping no more Money speaks for me Bro to bro, nor lie wen she come Wetin you give her Steady opueh We nor dey look back if we dey give Dem opueh Thanks mum, for the beauty you gave me For you wen resemble frog Person wen nor get international passport Dey tell u say you are the most beautiful girl in the whole world And you dey there dey shine teeth You dey shine teeth At your age you still dey mumu You dey shine teeth Wahala Raise am raise am Payment slip full body After I Match that Benz I say make I order oscroh Unfortunately I ordered your babe No too much caping She got to work for payday As I dey in the mood She gat chase konji 24/7 she dey give me Opueh Steady steady I dey bend am like Benz Bend am bend am bend am like Benz Me na the banker All full of debit A word is enough for the wise If you like go follow baddie Na sales girl we dey follow Hope you nor dey follow my footsteps I don follow wrong road I order oscroh for a living When she come na steady opueh When she start dey suck prick She go dey feel D Mood Ah, and na small girl o Her mama sef dey sell fish I buy pant for osato But her yansh was too big ... Thanks mum, for the beauty you gave me For you wen resemble frog Person wen nor get international passport Dey tell u say you are the most beautiful girl in the whole world And you dey there dey shine teeth You dey shine teeth At your age you still dey mumu You dey shine teeth Wahala