Lifestyle Ninu Trenches I’m in my 20’s Working for the check i must to Get it Sometimes I’ll get high Oju mi ma Dirty Real life Shi, Depression yen plenty So tey they call me Bad Boy, Won ni motin Fagbo Kilo kan Boy ko omope sha ti pawo To ba koja ladugbo Aja ma gboooo No sleep for the poor ajikawo So I pray make we get ham Me and my guys way Dey work hard Anything fit sup we Dey press we no drop pad We no drop pad So many days with no food But we pretend that we look Good A ma tun gba credit iya bolu Prayer, fasting Pelu Vodoo If E never set Mio lo ile oo Wetin I go tell my Mumcy o How person way broke go Explain Say He no lazy Mogbe If E never set Mio lo ile oo Wetin I go tell my Popsy o How person way broke go Explain Say He no lazy Mogbe Make we talk about the Hard Days Hustle till Day Break Stay low cause nobody go Show Face Girlfriend no go wan stay Bestie Fe ra Bone-Straight Side-Chick They go wan slay Some Nights you go wan Craze People Go Dey talk say This Guy too Dey strong Face Cause you want more Space So many Night That I’m up Pray to God Mo Pe Olorun This Hustle Don Dey Fvck Up And The street Too Hard Kororun Meself want to Pull Up I no fit put hand for Trouble Many Niggas Dey Fvck up Na Me Dey put food for my Table I no fit pass that shortcut Anything I say now Dey Double If E never set Mio lo ile oo Wetin I go tell my Mumcy o How person way broke go Explain Say He no lazy Mogbe If E never set Mio lo ile oo Wetin I go tell my Popsy o How person way broke go Explain Say He no lazy Mogbe Say He no lazy Mogbe o