Journey Traffic-文本歌词

Journey Traffic-文本歌词

Jamez Drs
发行日期:

Nobody tell me Their is traffic on the road For my head I dey carry many load For my leg I'm standing on my toes For the road I dey catch many cold And dis my music no be party flow Nah only you know Wetin dem no knows Outside is really getting cold For this life we come and we go I don't need big circle oshey Nothing fit hinder me With the prayers of my mummy Call on him instantly Only money ginger mhi It way back From the starting. Oshey Hustle more till 6:30 No room for vacancy Call on baba instantly And for this journey I see many fallen For dat way nothing really funny Because I no talk say am very corny For the road I dey face many turning At this point I'm really very sorry Nah my god I dey call early morning I believe it joy is really coming Let the vibe goes Many man knows When I sing I want everyman jo End of disclose Many man knows For the music is d life I choose