Wait please Make I do the needful Before you go judge me Be careful No go judge me wrongly No body holly Pass No body lucky Pass Sometimes e be grace Or e be nemesis Verse 1; A lot learnt from past Experience A lot seen and a lot More dem still depend On person E no easy Talk true You sef Dey see shege olokpa talk true Na romance compared to T shege I can’t stop Right now I gat to push More or less Otherwise E go hard person to See payday In a year I never pick one kay It’s not normal But I push on Make I give up No way Verse 2: You see your mates dey work hard Make you sef do the same If your paddy buy Benz Try Dey ask for update And if e no give Jeje find your way Instead of to dey depend On urgent 2 kay I work hard from January To December I never taya Me sef want make e better For me This year we don too try Next year We go again Insha Allah We go still try harder