Aduraboi Pon Dis one O le pemi l'honorable gan Wetin no matter no really concern me Kalakoba ma lo ko bami You free to judge iwo ko lo dami Even if I no dey I'm still on guiding Where my daily bread make I find butter Aye mofe je miofe jeya Tinba shey na pounds kinma na dollar Make the boy blow comot for corner Cuz nothing fit do my steeze when I get God o All my worries I don tell God oh Mo kigbe soke Kaye Malo shey mi o Na sapa I dey me I still dey find network oh This life na lesson tatin keko oh Wetin belong to me kanma gbe fun elomin oh As I dey wish you well make you wish me well You dey try Ur best no go leave the res the thing you go through fit to be the test Wetin go make you strong no go kill you se Cuz na me dey ginger me When I dey dull ma pe dealer mi I no holy I be sinner ni But Baba loke no dey hinder me I no holy, you no say I be sinner ni Buh Baba loke no dey hinder me O sh'ore fun emi ati awon nigga mi (Awon nigga mi) Bi hustle yen shenlo Kokin yemi nigba min Ki somebody bami pe dealer mi Kosi eni to mo inu oju lari, oju lari I no dey fo as far me I dey on God Baba reason my matter Billi Billi for my aza, make I dey go gaga When you go drop all this blessings for my doormot Baba gimme an answer Funmi ni range rover miofe ma gbe okada yeh yeh Cuz nothing fit do my steeze when I get God o All my worries I don tell God oh Mo kigbe soke Kaye Malo shey mi o Na sapa I dey me I still dey find network oh This life na lesson tatin keko oh Wetin belong to me kanma gbe fun elomin oh As I dey wish you well make you wish me well You dey try Ur best no go leave the res the thing you go through fit to be the test Wetin go make you strong no go kill you se Cuz na me dey ginger me When I dey dull ma pe dealer mi I no holy I be sinner ni But Baba loke no dey hinder me Cuz na me dey ginger me When I dey dull ma pe dealer mi I no holy I be sinner ni But Baba loke no dey hinder me Aaaahhn Ginger me Nobody ginger me Nobody ginger aaahhhahh Cuz na me dey ginger me When I dey dull ma pe dealer mi I no holy I be sinner ni But Baba loke no dey hinder me