Santorini (Explicit)-文本歌词

Santorini (Explicit)-文本歌词

Blavk Jagas
发行日期:

The way she dey do me? I been losing focus I can’t concentrate wawa a And the way I’m feeling? Looking at your sexy body drives me insane It drives me insane o Okalamanse Ogologo mami you go killi somebody With the heavy load wey you carry Burst everywhere like the wave sunami Oh bring your body closer mami make we faji This no be manuel na automatic So you and I gonna make some magic SANTORINI SANTORINI SANTO Na to carry you go o Burst my bolo girl you dey make me kolo SANTORINI SANTORINI SANTO Na to carry you go o Ibinabo gwam gwam gwam kifi na ko Patience Patience if we take it slow e go make sense You be my nurse I be your patient Gurumara I wouldn’t mind to have a taste of ya Baby Sumomi malolo gerere you go chop ogede Like the way you are into me Bum bum bigger than less than greater than shawty go redicu me Way she riding for me, Bad Girl RiRi 4 real Are you up to something? Don’t mind to lose your buttons Wetin you out for your body, kama gijo rockie, wine and dine is okay this thing go last till morning Ogologo mami you go killi somebody With the heavy load wey you carry Burst everywhere like the wave sunami Oh bring your body closer mami make i faji This no be manuel na automatic So you and I gonna make some magic