I’m a Gangster, I be that Boy wey dem talk say E no go make am Wey dem think say Kole Gbera Wey dem Pour Dirty Water for Him Face Wey dem Chase Wey dem Bounced Out Me i dey Live by your Grace o No be by my Power No be by my Power (hmmmm) Make i get this Kaluba, K’emi sa ti R’anu Gba Mama n S’adura Mi o ni ba won wo Akisa Me i no go Carry Last L’ola Satia Among the Living Soul clear my Pain & My Sorrow Life is Yolo oh oh P’awo K’emi sha ma P’awo lo Emi L’agbaawo Ki won P’emi L’agbaawo Won Nothing go fit Ginger me Jah Love, Only Money fit to Ginger me Pararera Make your Blessings Fall on me oh, Everywhere i go let your Mercy Speak for me oh ah eh ah Wetin go fit Ginger me Jah Love, Only Money fit to Ginger me Pararera Make your Blessings Fall on me oh, in anything i do Let your Mercy Speak for me oh ah eh ah One day i will Blow, the World will Celebrate me For all the Great things that I’ve done My God will Elevate me Stop the Hating, na God dey run am He no dey Forsake me Sebi Egungun l’eri Mariwo nbo (that’s Crazy) Many Niggas showed me shege Zero Panic, i no fit Seke Eni Ija o de ba n pe ara e l’okunrin That one na Ofege Grinding Hard, Waiting for Payday The Journey Long but i no Wait Very soon won ma Foor O sure w’ipe mo ma Doke Nothing go fit Ginger me Jah Love, Only Money fit to Ginger me Pararera Make your Blessings Fall on me oh, Everywhere i go let your Mercy Speak for me oh ah eh ah Wetin go fit Ginger me Jah Love, Only Money fit to Ginger me Pararera Make your Blessings Fall on me oh, in Anything i do let your Mercy Speak for me oh ah eh ah