ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL ENU PO ENU PO ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL ENU PO ENU PO EKE WEY CARRY ME LAST NIGHT DON TURN MY BOY THAT IS ON GOD SHIMA WEY LEAVE LAST TIME STILL WANT TO TO DEY COME BUT THAT IS MY TURN COS I NO DEY FOLD AND KAKO & WE NO GO JAM AGBAKO SHINGBAIN NO DEY BUT I STILL GUIDE O AT ALL AT ALL NA IM BAD O YOU FIT DEY RUN MAKE YOU NO FAST O NA TURN BY TURN ME I COME FIRST O I CONFESS O!!! ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL ENU PO ENU PO ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL ENU PO ENU PO HOOMING ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL ENU PO ENU PO ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O ME SEF I NO SMALL ME SEF I NO SMALL O SHINGBAIN NO DEY FOR MY AZA BUT I STILL WAN BALL ENU PO ENU PO