Life story (Explicit)-文本歌词

Life story (Explicit)-文本歌词

Prado vybz
发行日期:

Omo life no easy man Everybody is just trying to survive Everyone Dey try make am Life fuck me harder Life give me attitude Life no send my papa Life put me on a battle tupe No vex if I no text you I was just facing 1 or 2 Nibi ti awon egbe mi tingba owo Ki eleda mi malosun Some say life is hard Some say nah vanity Some be living fake life But life pull me down like gravity Some wa lojutiti Trying to get money so them go fit eat something Some have food but they can’t eat nothing Let me tell you one story July to September 2023 Stay home with my homies Sapa was choke we were going through hell A ri owo geun Debi tama tan gen We can’t even bumb some of us don’t have sub I be wearing one top Them calling us old taker But Shebi nah person wey don chop Dey hear watin people Dey talk (That’s when I know say no be buy soap 0 If you won broke you go broke Ajeh and nothing go fit help You ) So my mama fun mi level Obu tamalo ni to seven Ati Ose tama we ni after 11 With all the level wey we don do Mi sure pe ama wo heaven You com Dey talk say make we show you way shey o le we ose shole lebu Awon kan ni wait for you time Awon kan ni time wait for one My brother bumb don’t be deceived my motivational quotes Person wey get today fit still get tomorrow Person wey shenk you today go still shenk you tomorrowIf you no gaurd Shey you know say As you Dey bumb some people Dey bumb harder As you Dey run some people Dey run faster you either you go home or you go harder Life fuck me harder Life give me attitude Life no send my papa Life put battle too So no vex if I no text you I was just facing 1 or 2 Nibi ti awon egbe mi tingba owo Ki eleda mi malosun (Just rhymes) So I gat hustle hard cause no body Dey for me I no even get money so why the fuck am I horny Make you help me ask Konji Peace out