My Life-文本歌词

My Life-文本歌词

PHICS&Lunarae
发行日期:

I wan wake up for bed

I wan look inside your eyes

I wan get that kino feeling

Nobody stressin' me

Everything is alright

And no be because I dey try

And everything's okay

Na because I dey dey alive

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

Now come on

Get up for bed

And then go outside to your yard

And forget anything you dey try to explain

And we go dey dey alive

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh

You dey feel me nah

You dey feel me

I dey live my life

I dey live oh