First things first I draw the line Then I go be the first person to cross the line Omo I de frown face I no de smile And if you see me outside I’m on my grind ouuoh yeah See Wetin God don design Fine boy face show and my shoe sef e shine Only one of my kind Girl I no be mj cos I no fit backslide oh yeah I de fire gun I be dragon Sotey she de ask me where I came from See my talent e be follow come E be Gods work dem no fit imitate us Oo Reason why dem no like me Nobody de wey go fit do am like me Cos e be like jazz be like magic When I came through nobody bin notice Head shoulder knees and toes She say she de feel the vibration ooo She no know my name so she call me Mr vibrator Head shoulder knees and toes she say she de feel the vibration o She no know my name so she call me Mr vibrator Mmm I no fit tire tire e better make dem give me chance Who be that girl for corner when I drop my gbedu make she shake her nyash Mmmm I no fit tire tire e better make them give me chance Who be that girl for that corner when I spray money make she shake her nyash
I de fire gun I be dragon Sotey she de ask me where I came from See my talent e be follow come E be Gods work dem no fit imitate us Oo Reason why dem no like me Nobody de wey go fit do am like me Cos e be like jazz be like magic When I came through nobody bin notice Head shoulder knees and toes She say she de feel the vibration ooo She no know my name so she call me Mr vibrator Head shoulder knees and toes she say she de feel the vibration o She no know my name so she call me Mr vibrator