Para Para-文本歌词

Para Para-文本歌词

发行日期:

Para para

Who you come Dey squeeze face for?

Say your father!

Who you wan Dey show fake love for here?

Zomana

I say make you come link up oh

Make I tell you

how the matter sef take sup

I cannot come and kill myself oh

They putting way too much pressure

on myself oh

I'm so pressed can I ease myself oh

Bad vibes I excuse myself oh

I cannot even understand oh

Many things Dey happen wey I no fit explain oh

jehovah take the pain away oh

send down the rain oh no oh no

Baba hear my song

When I sing to you oh

I say do re mi oh fa so lati do oh

Nobody can know

Only me and you oh

I no wan to go

I no wan go astray

I no wan

I no wan beg for food oh

I no wan come Dey beg for road oh

I no wan

I no wan looseguard oh

I no wan

Man I'm so conscious oh

even when I face front oh

I Dey watch my back oh all day long oh

I no fit wishy you bad oh

Man I don't do such oh

Oh my God oh

She say Eruku you bad oh

Omo you too get flows oh

She's like where are you from oh

But you know say

I cannot come and kill myself oh

They putting way too much pressure

on myself oh

I'm so pressed can I ease myself oh

Bad vibes I excuse myself oh

I cannot even understand oh

Many things Dey happen wey I no fit explain oh

jehovah take the pain away oh send down the rain oh no oh no

Baba hear my song

When I sing to you oh

I say do re mi oh fa so lati do oh

Nobody can know

Only me and you oh

I no wan to go

I no wan go astray oh

I no wan

I no wan beg for food oh

I no wan come Dey beg for road oh

I no wan