Everyday we de hustle, everyday we de bubble, everyday we de struggle, everyday we de work o oh
Na why we de work o, why we de work o, some no knw
Na why we de hustle, why we de hustle, some no know
Some days I work six to six, Some days I work to see money, some days I work to see something, some days I work to feel happy
Na why we dey hustle? Some no know, some no know
Oya Wetin we dey find? Money, Owo, Ego, Kwuti
Wetin we dey find? Money, Owo, Ego, Kwuti x7
Collect from the rich, feed the poor
Collect from devil, run to God
Imakwa na uwa bu turn by turn,
Tomorrow e May reach my turn
Onye ogazirila anya nwe mba
Ituo down, men etuo gi afa
Odogwu Aku big, onye ama ama
Ihe ndia ka Aga akpo gi, ma ego ahu bia
If you buy now, you bought old model
Ichekie the new model
I ga afukwa na de face di so rugged
Na money we de talk o
Na money make tailor turn to seamstress
Like this enidir’om stress, i’chekie I ga Afu na no stress
I no want stress o
Money money palaver, money palaver
Ife ego mere anyi, ife ego mere anyi
Money money palaver, money palaver
Ife ego mere anyi, ife ego mere anyi
Wetin we dey find? Money, Owo, Ego, Kwuti x4