Albarka (Explicit)-文本歌词

Albarka (Explicit)-文本歌词

Gyarkal Beley
发行日期:

Oh naa naa naa naa

Naa naa naa

Albarka chasing money

Albarka chasing money

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

No come dey play with the money wey I get

Sake of money I no dey like bed

If you play with my money nigga you are dead

Eye too red everyday I dey on set

Dem say I no fit make am

Before they know me I take am

Kingkong me dem go welcome

They say nobody ever do it but I shake am

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

Me I know say they no dey like me

This thing dey make dem want to fight me

Me I no fit stop shey you dey wine me

If you hate me it no concern me

Man pile money like bankers

Me no dey see dem whole ah dem ah jancrow

Dem never dida wan see the boy grow

Man no be god o bingo

Albarka chasing money

Albarka chasing money

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

No come dey play with the money wey I get

Sake of money I no dey like bed

If you play with my money nigga you are dead

Eye too red everyday I dey on set

Dem say I no fit make am

Before they know me I take am

Kingkong me dem go welcome

They say nobody ever do it but I shake am

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

Lord me too make I blow this year

Amen

Mamenya sika na menonom bi er

Amen

Mepese menso medi adanse3

Amen

Meyi akyea na mesesa nante3

Amen

Albarka chasing money

Albarka chasing money

Albarka chasing money

Albarka chasing money