Fundz (Explicit)-文本歌词

Fundz (Explicit)-文本歌词

Lekkey Vibez
发行日期:

They say I dey rush bi ti fire fighter

biti fire fighter

They say I dey rush bi ti fire fighter

Oni die die oni kin rora

Oro raba yi ma lomu mi kan ra

I fit do anything olorun mo n paya

It’s fucking hard but I no fit Dey tire

Small freestyle them go say nah fire

I dey loyal I no fit Dey gara

I no too guide and I com dey para

Carry cash come oro owo moba wa

Baba I go need some funds

Because you know I be first born

Ye

I dream on top.

Ki Olorub jo make i dey on top

Oju ti ri to I deserve a better life

No chance today I go come another time

I don miss my today Baba create another chance

Miss am today Baba create another chance

Buddy don come again buddy don start

Baby don Sahine again baby con fine

She no won go again baby like star

She say I no give attention Nah money cause am

Eni wa owo ton sise oju

Ah

Pelu eni to de tie lo si bank

we dey gather find money ooo

President evil still dey find money ooo

Omo adugbo mi con dey beg for money

Everything don scattered now egba mi oo

Eyin eyan adugbo mi egba mi oo X2

Baba I go need some funds

Because you know I be first born

Ye

I dream on top.

Ki Olorub jo make i dey on top

They know when we started

Nobody’s perfect

Your mission go fail again cause am not your target