Canadian Canadian Canadian loud
Ma kpa mi o
Canadian loud ma kpami o
For my area
For my area for my area
All the boyz wan wine mi o
For my area for my area
Even all the girls
For there wan wine mi o
Getting all these steez
With your lies and the games
Shey you go use
Am pay your deuce
So many things pon my mind
I wan talk but I save
Am for my peace
Rasta man live
On a different frequency
Wetin man do man wey
We no Dey show love
Till emergency
This life is a joke
So stay on your zone
If e vex you too
Much make you light up
And smoke
Cuz the street is so cold
So park up your bones
Don't take it to serious
Cuz we all die and go
Ou ou ou ou
Have you ever been
In that kind of situation
You think the world
Is against you
Padi man make you smoke
Light up and smoke
Make you eh eh
Canadian Canadian Canadian loud
Ma kpa mi o
Canadian loud ma kpami o
For my area
For my area for my area
All the boyz wan wine mi o
For my area for my area
Even all the girls
For there wan wine mi o