Lifestyle-文本歌词

Lifestyle-文本歌词

Badboy Trigga
发行日期:

How far bad gee

Oya make we faaji

Spend money like a young alhaji

Can’t breathe

Stack it

Shey na malay yankee

Taba wolè we dey para unless no be my team

On G

Type A no be type c

Bro hope you can see

Say we dey on funds see my nigga no be child’s p

On a low ko needy casting

We Dey on grind owo drop

Ama gbe Onidi plastic

Good life ? Go get am

Draw map we be goal getter

Poor man pikin na olodo

Rich man pikin na slow learner

Don’t you know ? Now you know better

Life style wey I get for my head make my eyes to dey red because naira no fit chest am

And I gatz get am

Na the reason why I no dey get time

Because on a steady I wanna ball David becham

Money go show

Money go drop

Owu go blow

But we go ball

Share funds toh bad la idme

Bring work no Dey land billing

Aje make we share Milly

For school you Dey find X

I dey find bread

Cause I can’t beg

So I gatz find cc

Steal the money when they can’t see me

So many dream turning reality nigga and we can’t believe

we ball in we dey rise bp

Aje and I’m not kidding

Dem They call me darling when I’m not speedy

Think big “think big”

Yeah we no dey sleep

But we dream big

Make the money fat like cubanna chief priest

Omo Na who say the dollar no dey bring peace

Shey sapa go bring steeze

You broke you Dey fit sleep

Ti awon temi ton ti gba the big slip

Big slip

Big whip

Shey You no dey see drip

Na ur choice if you wanna be rich, or u want the cheap things

Money go show

Money go drop

Owu go blow

But we go ball

Share funds toh bad la idme

Bring work no Dey land billing

Aje make we share Milly

For school u Dey find

I dey find bread

Cause I can’t beg

So I gatz find cc

Steal the money when they can’t see me

So many dream turning reality nigga and we can’t believe

We ball in we dey rise bp

Aje and I’m not kidding

Dem They call me darling when I’m not speedy

HAHAHA