Ha hi e I hi e
Haa hi he hi see
Ha ha haa haa
We no cross lane for our kaba
From the beginning make we start
Them no fight for here again all the way
From unilag
No dey open kala for me bobo
Is like you are really mad
Them no fit do anything for us yeh my
Brother no dey sad
We don change many thing for them
Yeh open am make we see
I no fit do something bad for her o
Shout komeji
Bad boy for out side no get joy as if dem no know me
Na god they put their believe in ajeh kosi elomi
You know we get the formula
Won mo won kin kolu wa
You know say won kin dull wa
No long cap you fit fall na
Motara se se
O tara sese
Sha won lada toma yo eje
Komi ra gbe gbe no feel for them
Yo iban Siwon koba ibe je
Some thing wey make this real o
Them know say we no bill o
Resting my head on pillow
If they trespass make we kill o
No foor for them make we go London
Toba gbe mu Siwa maybe koyo iban
Bust anywhere toba ti pogan
If they fuck up for there maybe kopa Idan
Once and for all o
No run no dey rush
Blast them no fit talk fun won
Lokigbe ton gbodo
Ruin am no go stop o
From down just go top
Change am shoti gbo fi ile le gba
Oko lo
Once and for all o
No run no dey rush
Blast them no fit talk fun won
Lokigbe ton gbodo
Ruin am no go stop o
From down just go top
Change am shoti gbo fi ile le gba
Oko lo