Call me Young, Young, Youngstar ooo
Onana yeh onana nana nah
I gat many things on my mind
Small garri full bucket of water
Stay away from me lucifer
Holy Jahova Baba waloda
I just have to make this rabba
Party all night wo italawa
Keep on do my kirakita
I maintain my lane i no cross my line
Oooh i always keep pushing
I put more energy
Eeeoh,no resting no dulling
Chase money on daily
Oooh,right from the genesis
Hustle night and morning
Eeeoh,Money making machine
Sapa making man sick oh
Oga ade no time for story
Talk about dou just leave story
Oro owo lo nbe lokan mi o ooo ooh
Money is so sweet normally
Chasing my ego properly
As am live my life kokanyin o
Oga ade no time for story
Talk about dou just leave story
Oro owo lo nbe lokan mi o ooo ooh
Money is so sweet normally
Chasing my ego properly
As am live my life kokanyin o
Emiti jade tan Jadetan
As omogbon mofe level up level up
Eleda masunlo
Omo iyami I just dey on God
On street I've seen alot Seen alot
Inu Iwe kobo oro po gan oro pogan
Kin na nso mio gbo nkankan mi o gbo nkankan
It gonna shock them lokokan
Badman cannot loose gard me
Goliath legbe king David
Kosaye ija o nigga mi
Owo lobami ewo e ginger mie
Badman cannot loose gard me
Goliath legbe king David
Kosaye ija o nigga mi
Owo lobami ewo e ginger mie
Oooh i always keep pushing
I put more energy
Eeeoh,no resting no dulling
Chase money on daily
Oooh,right from the genesis
Hustle night and morning
Eeeoh,Money making machine
Sapa making man sick oh
Oga ade no time for story
Talk about dou just leave story
Oro owo lo nbe lokan mi o ooo ooh
Money is so sweet normally
Chasing my ego properly
As am live my life kokanyin o
Oga ade no time for story
Talk about dou just leave story
Oro owo lo nbe lokan mi o ooo ooh
Money is so sweet normally
Chasing my ego properly
As am live my life kokanyin o