Simple & Sweet-文本歌词

Simple & Sweet-文本歌词

Sbee&Mansa Cole
发行日期:

No make up she fine

She’s simple and sweet

(Simple and sweet)

Perfectly design

Omo what a set piece

(What a set piece)

Wetin u don gimme chop

Wey do me like this

(Hmm wey do me like)

I don forget say i come from street

My home training

Lets take it slow

Take it slow for d main time

Cos You go fall in love if you no take time

Give it to me no dey waste time

(Gbe sunmo bi my baby oh ah ah)

Lets take it slow

Take it slow for d main time

Cos You go fall in love if you no take time

Give it to me no dey waste time

(Gbe sunmo bi my baby oh ah ah)

I go dey by you (by you)

There is no other one above you

E no matter things you do

But i go still follow

Wo ti ge ti mi lo

i no get network

Love d way you whyne

Shawty you are a dime

Hmm sakara yen por gann

Rora ma jo leso leso

No make up she fine

She’s simple and sweet

(Simple and sweet)

Perfectly design

Omo what a set piece

(What a set piece)

Wetin u don gimme chop

Wey do me like this

(Hmm wey do me like)

I don forget say i come from street

My home training

Lets take it slow

Take it slow for d main time

Cos You go fall in love if you no take time

Give it to me no dey waste time

(Gbe sunmo bi my baby oh ah ah)

Lets take it slow

Take it slow for d main time

Cos You go fall in love if you no take time

Give it to me no dey waste time

(Gbe sunmo bi my baby oh ah ah)