Everyday I dey happy
Everyday I dey smile
Baba don bless my life
Ah o shey baba
Alhamdulillah
For the blessings
Wey we see for life
Cus everyday I dey pray
Baba joor wa bami she
As I dey work
Make I no see gobe
Been on this hustle for years
And I go give it what it takes
I no go jonze ajeh
Won le mi oh oh
Won ba mi ti
Them carry bike
Emi carry jet
Dem want to cus me calamities
But I get god wey dey cover me
Oh oh worimi worimi worimi
Worimi worimi worimi
Family sef dey wait on me
Cus na me and myself wey dey for me