New Man-文本歌词

New Man-文本歌词

Afoo Da Gr8&Medo JB&NOENDO
发行日期:

Medo money yeah

Medo money yeah hmmmm

It's Noendo the producer

I be street boy

And I dey sing song

Talent dey body

kelle then want me

But for you I give up

All the things all

Coz na only you I want make we gum body

And I be King Kong

Fighting for this love

I know say I don do plenty things wey

I can not even speak of

But let us pick it up

From where we left it ohhhh

Where we left it ohhh

But me I know fit leave you go

Me I know fit let you go

Me I know fit play you miniminiminimanimo

owh wo woo!! My baby,

Jowo maalooooo

Me I know fit leave you go

Me I just want let you know say

I love you, I love you, my baby

You no fit do hmm hmm hmm hmm Orekelewa jowamalo ooooooo

Let's pick up

Where we left off

I am a new man

I am a new man

Let's pick up

Where we left off

I am a new man

I am a new man now

I am new man now, now now

I am new man now

I am a new man now, now now

I am a new man now

Girl let me confess, for many years

I'v been chasing chasing

Chasing shadows

I dey do cunny cunny

I dey do kele kele love oh (Baby hmm)

But little did I know say na wetin I despise

Na wetin dem dey find

Na wetin me no guard

Na wetin dem dey eye oh

My past dey very very ugly

But no fit cancle out (Heay!)

My beautiful future with you girl!

Don't you know you are my treasure

Just mention anything baby

I am gonna do with all pleasure

So please, forgive me eh

Oh oh

I don't know what I do

Please forgive me eh

I am a new man now

Let's pick up

Where we left off

I am a new man

I am a new man

Let's pick up

Where we left off

I am a new man

I am a new man now

I am new man now, now now

I am new man now

I am a new man now, now now

I am a new man now

I know say I don fuck up

But baby no judge me

No be my fault say the girls dey rush me

E be like say dem put pepper for my eyes

All the girls come dey shine like Carol white

When you see dem

E be like say make you carry dem all

I no know say na deceive when dey call me fine boy

Ole buruku

Dey come make dem put asunder

Dey come make dem thief you from me

See dema do me juju!

Girl no be say me i know love you

If I dey lie water carry me go Now my eyes don sharpen

Girl i'm on my knees!!!

So please forgive me eh

I don't know what I do

Please forgive me

I am a new man now

Let's pick up

Where we left off

I am a new man

I am a new man

Let's pick up

Where we left off

I am a new man

I am a new man now

I am new man now, now now

I am new man now

I am a new man now, now now

I am a new man now