Imole (Light)-文本歌词

Imole (Light)-文本歌词

Solid The Creator
发行日期:

Big man

Biggie Dream

Call me Martin Luther

Focus on my Goal

Straight shooter

Face my front

I no want no yawa

Carry my P

I gallant

I stand 10 toes

As I be soldier oh oh

Carry my cross

For shoulder

Shabi Na God wey dey

Charge my Solar (Solar)

Things way my eyes Don see

Something I feel

Like I one modulate oh

Aye Ro Ro!

Imolede ooo

Aye Ro Ro!

Imolede ooo

They can't quench

This fire

Break every Barral

Chop life ofada

Cut through

Like dagger

My light no be latern

They can't quench

This fire

Break every Barral

I go Chop life ofada

(Your father)

Came from nothing

Now see the boy don

Dey Elevate

Omo kekere

When Dem be relegate

Them think say

My seed no go germinate

Oh why

Money don Dey steady

Dey come My way

Now I spend in pounds dollar and Kuwait

Sharperly Sapa

Don even relocate

Bye bye

Aye Ro Ro!

Imolede ooo

Aye Ro Ro!

Imolede ooo

They can't quench

This fire

Break every Barral

Chop life ofada

Cut through

Like dagger

My light no be latern

They can't quench

This fire

Break every Barral

I go Chop life ofada

(Your father)