[Verse 1
identify yourself (Self)
No be small boy wey dey disguise o
Mr
Money, I no dey hide o (Hide o)
me I be certified o
Padi mi hustle lọ
Mo duro tọn, mo turn up
You no fit run me down hmmm
Gbogbo every every dey shown hmm
[Pre-Chorus
shey you know Luku Pẹ lu Kọla
You fit catch me for the road lọ la
Identify mi, you go know ahhh
Before dem catch me, I don go oo
Many many fit wan dey pose
But dem know say na me be the boss
[Chorus
Identify yourself o (Self o)
Make dem know say na you be boss o (Boss o)
No be small thing wey we talk o
Mr Money ginger, no be joke o
fanta ati pep C for my body o
Identify yourself o (Self o)
[Verse 2
buckle up (Up)
me i dey always buckle up
Make dem know say I no be small boy hm
Identify mi when I pull up
hi hi hi identify ayyy
No be today I start to blow
All of dem dey gbadun mi o
[Bridge
Ọmo dudu, ọmọ pupa
I be certified boy, no pretender
Hundred percent we dey turn up
if you no like me, go dey struggle
[Pre-Chorus
shey you know Luku Pẹ lu Kọla
You fit catch me for the road lọ la
Identify mi, you go know ahhh
Before dem catch me, I don go oo
Many many fit wan dey pose
But dem know say na me be the boss
[Chorus
Identify yourself o (Self o)
Make dem know say na you be boss o (Boss o)
No be small thing wey we talk o
Mr Money ginger, no be joke o
fanta ati pep C for my body o
Identify yourself o (Self o)
[Outro
call me bala blue ahhhh
ahhh hmm ah ha ha yeee